
تفصیل
Taves, BoyPee, Hyce & Brown Joel - Adanna (Official Lyric Video) Stream 'Adanna' https://tavesthegreat.lnk.to/adanna Follow Taves: https://www.instagram.com/tavesthegreat/ https://twitter.com/tavesthegreat https://www.tiktok.com/@tavesthegreat Follow Boypee: https://www.instagram.com/boypee__ Follow Hyce: https://www.instagram.com/hyce_thegreat Follow Brown Joel: https://www.instagram.com/iambrownjoel Lyrics na because i dey dey your back you wan cause me pain straight from my mouth to your bin forget chances i no do again as economy dey no get time to dey foh for your matter and you no fit relate many things wey i no fit to say adanna adanna look my face ifa i na agwu m ike adanna asanwa shey you go follow me go don’t leave eh adanna adanna look my face ifa i na agwu m ike adanna asanwa shey you go follow me go don’t leave eh BoyPee: You hurt me as your man You do am again as your ex I hear your scores from throwback When I been Dey your net I no fit shout ooo Girl you do me wrong Kpuomu isi akpulu alibert Baby what is that ooo Hyce: Say na you get everything wey I Dey find I no dey see another girl for my eye So everything dem talk about you no be lie You to dey follow many guys and you dey lie Boypee: You using me for cruise So this is true You use my feelings nyaa Passat (car) baby this pain is huge Hyce: My obianuju you know na you I choose But I can’t keep on loving you with this your attitude as economy dey no get time to dey foh for your matter and you no fit relate many things wey i no fit to say adanna adanna look my face ifa i na agwu m ike adanna asanwa shey you go follow me go don’t leave eh adanna adanna look my face ifa i na agwu m ike adanna asanwa shey you go follow me go don’t leave eh Brown Joel: where I Dey buy pepper Another man Dey buy onions You give us general market oh girl you gamble us I give you all of my racket all my money I give you all of my jacket and my hoodie A queen n more Oh a Queen n more You wan dey whyn okala Mmadu okala mmou She say what have you done f
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتے ہیں
- 1
البمTom Jonson Radio
Tom Jonson · 6,924 پلے
- 2
البمHound Radio
174 پلے
- 3
البمThe Mellow Yellow
zl!ster · 2,651 پلے
- 4
البمCan't Miss
forr · 8,544 پلے
- 5
البمzombie
intdora1 · 5,665 پلے
- 6
البمAb Digi
Ab Digi · 3,934 پلے
- 7
البمTeeThaDon
TeeThaDon · 6,687 پلے
- 8
البمSleep Chill Music
Sleep Music Sheep · 5,946 پلے
- 9
البمNOJANK
NOJANK · 4,611 پلے
- 10
البمJohn Klemmer Radio
2,680 پلے
- 11
البمKINK Radio
5,273 پلے
- 12
البمKolaboracja
Dezerter · 4,670 پلے