
تفصیل
Stream Rema's Woman: https://rema.lnk.to/womanSo Lyrics: Burssbrain Ozedikus Nwanne Another banger I’m in love with plenty women I no mind marry all of them E no matter the shape or color I go make sure say I must collect I get one wey be my sponsor I get one wey dey call me honey One wey dey do me witchy witchy She dey do like Patience Ozokwor Wole ka lo Get in my room make you la tan Body dey move like a python Love wey dey give me iron Wole ka lo After the room to the parlour Bend make you pose for my cannon Love wey dey boost my iron I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gbo... Sa koloweko eh (oweko) Sa koloweko eh (oweko) Ikebe wamé jar ( jar one jar two jar three) Sa koloweko eh (oweko) Sa koloweko eh (oweko) Ikebe wamé jar ( jar one jar two jar three) Too many girls in my DM Uganda to London to Benin I pray make I no go reply them Never to be an olobe Oo Lobe Oo Kpakoro back to the matter Oo Since I dey look all your picture Oo Girl you go finish my data Oo (Asampeteprokotomakule mstchwww) Hmm I dey see girls for my explore Dem many wey me I adore If they no do no be by force Plenty wey dey wey go concur Dey wey go concur Enter the room gimme your phone Make dem no go see me for blog Wole ka lo Get in my room make you la tan Body dey move like a python Love wey dey give me iron Wole ka lo After the room to the parlour Bend make you pose for my cannon Love wey dey boost my iron I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran I too like woman I too like woman Me I no dey gboran Me I no dey gboran Sa koloweko eh (oweko) Sa koloweko eh (oweko) Ikebe wamé jar ( jar one jar two jar three) Sa koloweko eh (oweko) Sa koloweko eh (oweko) Ikebe wamé jar ( jar one jar two j
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتے ہیں
- 1
البمH&H SoulSurvivors Radio
7,919 پلے
- 2
البمdigital melancholy
JamLord · 5,234 پلے
- 3
البمPete Atkin
Pete Atkin · 10,899 پلے
- 4
البمGakuentengoku Remix Tengoku!!
Finger 5 · 6,795 پلے
- 5
البمTo the Bass
Trent Easton · 2,772 پلے
- 6
البمPulled Apart
Mauve · 2,592 پلے
- 7
البمA.L.I
A.L.I · 6,371 پلے
- 8
البمSizzy Rocket
Sizzy Rocket · 7,956 پلے
- 9
البمSimply Awake
Simply Awake · 5,410 پلے
- 10
البمOPUSHARMONI
D-SABBER · 6,143 پلے
- 11
البمMillennium Collection
Rev. Huden Roberts · 10,099 پلے
- 12
البمCal Neva
David Kaplan · 9,947 پلے