
تفصیل
Stream Rema's Peace of Mind: https://rema.lnk.to/PeaceOfMindSo #rema #peaceofmind Lyrics Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le (it’s Kel p vibes) I’m looking for some peace of mind I’m looking for some peace I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah Blow up some trees tonight Blow up some trees I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey face o Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey face o Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey see o Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey see o Hmm so many things just dey for my mind o Hmm how many happiness man fit to buy o Hmm Everyday man need to wake up to hustle Hmm But we no dey certain wetin go sup tomorrow ewe One bottle Schnapp to cure my craze One bottle Schnapp to cure my craze You no fit dey this country wey you no dey craze Gunshot no let me meditate Hypertension full the place People dey die Police sef they go deny the case I’m looking for some peace of mind I’m looking for some peace I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah Blow up some trees tonight Blow up some trees I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah My Mama call me say take am easy o I no know wetin go ease me o My baby call me say she go please me o No be everything be sex And me I no dey find any pity o E don tey when I dey hustle Dey jump from shuttle to shuttle Oooh Woah woah woah woah This pain this pain This pain no be only my pain Many people pain join my pain Many people pain dey run in my vein hmm Many people don die in vain hmmm I’m looking for some peace of mind I’m looking for some peace I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah Blow up some trees tonight Blow up some trees I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey face o Nobody know nobody k
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتے ہیں
- 1
البمWendigoon
1,766 پلے
- 2
البمSolo Dreec Radio
5,784 پلے
- 3
البمPsyckoz
Psyckoz · 349 پلے
- 4
البم$aiyajin
$aiyajin · 10,548 پلے
- 5
البمMax Telaer Radio
Max Telaer · 8,077 پلے
- 6
البمMilton Blake Radio
Milton Blake · 174 پلے
- 7
البمYC2.5
Kamui · 9,676 پلے
- 8
البمOsho World Radio
174 پلے
- 9
البمThe Left Banke
The Left Banke · 7,667 پلے
- 10
البمHer Boss, His Secretary: Mr. Fred & Mandy
10,627 پلے
- 11
البمCJ Weaver Radio
174 پلے
- 12
البمLegend: Les grands classiques - Les Chaussettes Noires
Les Chaussettes Noires · 349 پلے