
Description
Listen to Borrow Me Your Baby here: https://simi-us.ffm.to/borrowmeyourbaby Pre-save album here: https://simi-us.ffm.to/lostandfound Follow Simi: Instagram: https://www.instagram.com/symplysimi Twitter (X): https://twitter.com/symplysimi TikTok: https://www.tiktok.com/@symplysimi Facebook: https://www.facebook.com/symplysimi Lyrics: Ki lo fa nonsense You say you like me Shey you dey whine me ni? See picture wey dey for my dp My boyfriend no go like this thing No no no no no Sanda Lilly Small thing you catch feelings Rebe raba robo ribi Love no need agidi Ijaya, o la ya, because of desire See me see wahala He asking lover Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Killi me killi me softly I give you warning why you too dey call me You say you want me but ko really funny You get money and my baby sef get money o No no no no no Sanda Lilly Small thing you catch feelings Rebe raba robo ribi Love no need agidi Ijaya, o la ya, because of desire See me see wahala He asking lover Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o FALZ Hello, ko gbe now He’s not picking the line Why is he not picking the line Hello, hello brother Ade E jor e mabinu na mo le salaye O wa improper, pls brother no talk am Don’t bother, no it’s not that I wan chop I’m just feeling peckish, just a lil fetish I no disrespect pls, I go use my senses We go run am well on the low me sef I know No be wetin person dey talk for mega phone No be fight, I just wan borrow your partner Just a night, if we can reopen that chapter I no come be capper, I no add ajasa I don’t like to tamper, I no need to.. Wo leave talk, you no see the chemistry She’s my first love, mo de miss e terribly Borrow borrow borrow borrow Borrow me your
You May Also Like
- 1
AlbumAt The Drive-In Radio
4,281 plays
- 2
AlbumMersiv Radio
6,913 plays
- 3
AlbumRight Nao
Nao · 6,742 plays
- 4
AlbumLOFI: A Journey Into Beauty (LOFI)
Real Mat K · 3,653 plays
- 5
AlbumRELATIONSHIPS
Reynard · 7,917 plays
- 6
AlbumAnimism
Entheogenic · 7,034 plays
- 7
AlbumJustin Courtney Pierre
Justin Courtney Pierre · 6,868 plays
- 8
Album七絆
七絆 · 9,897 plays
- 9
AlbumExclsve
Lbandz · 5,021 plays
- 10
AlbumArcade SUMMER
5,704 plays
- 11
Album2XMAXOU
8,165 plays
- 12
AlbumVignettes vol.8
Cosmo Jones · 8,299 plays