
Id Cabasa x Fireboy DML x Odumodublvck, feat. Boj and Joeboy - Olufunmi Reimagined (Official Video)
4:12 · 3,970,042 plays
From the album ODUMODUBLVCK
Description
Renowned Music Producer ID Cabasa Reimagines Styl-Plus 2006 Chart-Topping Single "Olufunmi" featuring Fireboy DML, OdumoduBlvck, Boj and Joeboy The video was directed by Clarence Peters. Stream/Buy: https://onerpm.link/olufunmi-reimagined Lyrics Hey yo! Only pon dancehall killer ID cabasa Music Rocket Launcher! (Fireboy DML) If you give me one minute, I go like give you just one reason. Why you should stay here with me, come closer don’t do long distance. Why e be say every time wey I call your line, e* Do not disturb. Omoge sun mo mi jo, Call me every time wey you wan link up. Coz I’ll be loving you till I’m 92, Only you Dey my corner, Dey my circle too. And I got 2 bottles of 1942 And a table for 2 oooouuu! (ODUMODUBLVCK) If I burst out my pincode, she gas to decode Big daddy cannot be left on his own She thinks I’m Badoo coz of my parole The way I roll can be likened to Sango Strike am, pierce am, dagger am Use my Black man bulala Kaluba spend am All their keles Dey worship my banana Showcase her bunda I Comot my rubbers Secure my woman Descend on kala, like Yokozuna Recline passenger Come dance with the don, just toy with the boy Boobs join for the talk, gbedu burst for the club Like play we Dey pop, ten bottles no be prob She Dey pour for my tongue CHROUS Olufunmi o! Mapami Lekun o Olufunmilola Ma se fimisile lai lai Durotimi o, Olufunmi o BOJ Oh baby, how can I show my loving If you no Dey with me, I cannot take it when you are faraway from me Shey ka ma fe ra wa Make we dey together Sho mo lagbaja Konko below JOEBOY No do me so Me I can’t let you go Don’t tell me it’s over Make we try again Ba-by, I need you forever Chorus! (2ce) Olufunmi o! Mapami Lekun o Olufunmilola Ma se fimisile lai lai Durotimi o, Olufunmi o #idcabasa #olufunmi #fireboydml #joeboy #odumodublvck #boj
You May Also Like
- 1
AlbumEric Senn Radio
7,694 plays
- 2
Albumadeline & klaus zeh
adeline & klaus zeh · 5,150 plays
- 3
AlbumАвтотюновая вечеринка 2
Glebov$$ky · 4,043 plays
- 4
AlbumClose Your Eyes and Dream Big
5,232 plays
- 5
AlbumChronos and Neon (January)
2,093 plays
- 6
AlbumWorking On My Dream
Kenny Dino · 6,314 plays
- 7
AlbumSY8
SY8 · 3,871 plays
- 8
AlbumE-W-H
7,747 plays
- 9
AlbumBest Of Both Worlds
5,902 plays
- 10
AlbumSki Sensation
8,224 plays
- 11
AlbumSongs of Comfort
Paul E Chapman & Son · 2,100 plays
- 12
AlbumMy Mistake
Terhat Moran · 6,834 plays