
Описание
Listen to the single “Fi Kan We Kan". Out Now! Stream: https://music.empi.re/fikanwekan #Bnxn #Rema #EMPIRE Oh as you can see something wey no Dey for me I no fit put my mind you see if no be money wey go sweet me like vitamin c Oh as you can see, something wey no Dey for me if you don’t say that you’re for me it’s no guarantee, I no fit say you be my padi for my money money mo le ka e mo one corner, for my balance, you no straight my guy you too kana, I enter small yawa for your matter, you Dey owe me you wan Dey come Fi’kan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan (You wan de) Fikan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan (You wan de) Fikan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan (You wan de) Fikan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan (You wan Dey ) Fikan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan (Why you wan dey) Fikan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan (You wan dey) Fikan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan Pay me my money make I ball small Stop all the long talk I no dey forum Me I wan sungbalaga with my day ones My day ones I no fit let my enemy shame me gan Na why me I no dey rest I always Dey work Coward if I say I wan lazy gan I go pick money before I pick my babe call Because e dey stop nonsense You dey hate on me how market If I fo Omo make I bend Say u get fake dreads but you wan give me advice about patience, are you making sense ? Stand fit before I change my color color I dey talk you dey talk shut up Me wey be werey I no be bolo Shebi u be mama ebo I'm fed up uuh (You wan dey) Fikan we’Kan nkan (m gbo?) Fikan we’Kan nkan (FiKan we uh uh ) Fikan we’Kan nkan (Gee am one) Fikan we’Kan nkan (Pay me my money o) Why you wan de Fikan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan (You wan dey) Fikan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan Official Visualizer by Bnxn & Rema - "Fi Kan We Kan" © 2024 T.Y.E. / EMPIRE
Вам также может понравиться
- 1
АльбомStrongest Warlock (Reboot)
7 905 прослушиваний
- 2
АльбомTshepang Ramaremela
Tshepang Ramaremela · 6 596 прослушиваний
- 3
АльбомWRONI
WRONI · 4 444 прослушиваний
- 4
АльбомHoly Worship, Vol. 1
ShadoFaith · 4 293 прослушиваний
- 5
АльбомEx Habit
Ex Habit · 9 938 прослушиваний
- 6
АльбомGazing into the Mirror Pond
Mike Cassell · 5 426 прослушиваний
- 7
АльбомNot Like Other Girls
Ripley Caine · 10 447 прослушиваний
- 8
АльбомSilverCloud
Ice Cream Headache · 1 830 прослушиваний
- 9
АльбомAugust Ripley
August Ripley · 5 700 прослушиваний
- 10
АльбомNovember22
Esas · 8 464 прослушиваний
- 11
АльбомSimply Organic
Simply Organic · 4 651 прослушиваний
- 12
АльбомCheesburger Cheeseburger Cheeseburger Cheeseburger Cheeseburger
Waddle · 6 277 прослушиваний