
विवरण
Stream on all platforms: https://cinqmusic.to/wifematerial LYRICS: You are a wife material, Janet You are the answer to my prayer Sweet Maltina, Janet o You be like Pizza for my Freezer I know for IG say dem go vex o See as you set, baby God punish satan Ja-ne o, Janet, There’s no need to fidget You no be panti o, Janet, Iwo nikan pere Talo mo oriki Ja-ne o, e pariwo My baby sweet pass pami o, mi o le pariwo For NLP I pray, God give me bae Cos na werey full Lekki and these girls no get Mercy Oti se, baba ti bami se Put a smile upon mi face, give me you so hear me say Baby as you dey, mi o le showo na As you don say yes, mi o pe oloso mo This peace you give to me, mi o de fe ko tan Who is calling, Nengi, ma pe mi o Ma gbe e sori bi gele o Baby sun mo bi, ka lo je ete o Baby sare sare You know say our love na confirm I will give it to you, baby girl you drive me crazy Ja-ne o, Janet, There’s no need to fidget You no be panti o, Janet, Iwo nikan pere Talo mo oriki Ja-ne o, e pariwo My baby sweet pass pami o, mi o le pariwo As you don say yes, omo na cruise Without you girl, I be like footballer ti o ni boot I’ll take care of you baby, I go make sure na my duty Na me go cook for you and you can call me baba put Ja-ne o, Janet, There’s no need to fidget You no be panti o, Janet, Iwo nikan pere Talo mo oriki Ja-ne o, e pariwo My baby sweet pass pami o, mi o le pariwo I love you, I dey love you I wanna sleep with you, yeah yeah I love you, I dey love you I wanna sleep with you, yeah yeah
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
- 1
एल्बमMALVA
6,847 प्ले
- 2
एल्बमLizzy Lee
2,842 प्ले
- 3
एल्बमSNAKECUTTER
1,221 प्ले
- 4
एल्बमBEAM LIGHT
BEAM LIGHT · 8,839 प्ले
- 5
एल्बमLATE NIGHTS IN THE STU
FlyTravis · 2,261 प्ले
- 6
एल्बमJustin Quiles
16,045 प्ले
- 7
एल्बमLe Français conscient, enregistrement public à Bobino (Mono Version)
Raymond Devos · 5,885 प्ले
- 8
एल्बमSTANLEY KILLER
2,442 प्ले
- 9
एल्बमThe Dreamer Music
The Dreamer Music · 9,149 प्ले
- 10
एल्बमMorgarten: The Forest Knights, Book 2
174 प्ले
- 11
एल्बमGODTHEMSELF
GODTHEMSELF · 5,566 प्ले
- 12
एल्बमRayhan Sudrajat Radio
2,800 प्ले