
विवरण
Stream 'Toma Toma' - https://ingrv.es/toma-toma-frt-y Lyrics: Kuk dat thing Since 21 dem dance my toma toma I never stop giving back to back to back All ah the girls I give them koba koba No replica Coz I am the main man One of one Ten over ten Nobody better They eat whatever I serve Ferragamo, Gucci I get Cartier, roley I wear I too fresh I’m aware Not on my level from where to where to where What are you trying to tell me You’ve never ever seen a very humble cocky nigga like me yeah I go invite all my trolls to come party with me someday Coz all in the end I still won Nothing spoil So mi so Move away move away move away from my section Look away look away I go give you too much pressure Who Dey who Dey Number one onisekuse Twerk it push it push it mami aahhhhh olá, como vai você, meu nome é RU qual o seu nome baby may i know you olá, como vai você, meu nome é RU qual o seu nome baby may i know you One of one Ten over ten Nobody better They eat whatever I serve Ferragamo, Gucci I get Cartier, roley I wear I too fresh I’m aware Not on my level from where to where to where ABG bad me give hmmm back to back Bi mo se n korin mi wo n koje koje Shey make I clear you clear you How e Dey be for Lagos Make money no finish for pocket E Dey cause see finish Rain Dey fall no mean say storm is over So no go Dey fungba Nothing Dey bother Omo jah Jehovah One person no fit do convoy my guy 24/7 mi owo ni mo fi n ka ki n le ma kana olá, como vai você, meu nome é RU qual o seu nome baby may i know you olá, como vai você, meu nome é RU qual o seu nome baby may i know you One of one Ten over ten Nobody better They eat whatever I serve Ferragamo, Gucci I get Cartier, roley I wear I too fresh I’m aware Not on my level from where to where to where
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
- 1
एल्बमCrown of Thorns
349 प्ले
- 2
एल्बमBeneath the Wolf’s Throne
6,154 प्ले
- 3
एल्बमThe Church One Man's Opinion: Ministry and Missions
2,261 प्ले
- 4
एल्बमFive Mother's Day Or Women's Day Sermons
7,587 प्ले
- 5
एल्बमButterfly Vendetta
Butterfly Vendetta · 8,475 प्ले
- 6
एल्बमKeily Book 3: A Future With My Bully
174 प्ले
- 7
एल्बमWhat Was She Thinking?: Notes on a Scandal
2,752 प्ले
- 8
एल्बमClose Range Cowboy
523 प्ले
- 9
एल्बमCaballero & JeanJass
Caballero & JeanJass · 8,216 प्ले
- 10
एल्बमWaterfall EP
Kwizma · 9,947 प्ले
- 11
एल्बमConcrete Rose
Walter Brown · 2,140 प्ले
- 12
एल्बमOn Zan
On Zan · 9,379 प्ले