
विवरण
Listen to the single “Everyday". Out Now! Stream: https://music.empi.re/everydaydml #fireboydml #Everyday #empire Tell me where you dey Lati satiday I go meet you there Cause I miss you everyday Call me anyday I’ll be on my way I’m one call away No matter the situa Girl I’m not sure If my action Done de too much I love you with passion Jessica, Jennifer, familasho Awusubilai no more fornication Duro na baby maso Girl I want some I Say na you - only you I want de sanction Ye, Omo yapa for my catalogue But na only you Weh I want for my mansion oh Girl I’m not here to dey confuse you Girl I’m only here to dey convince you That I love and I need and I miss you Me I love your body and your melanin too Follow me go Gimme ginger Take me high when my energy low I never love you finish oh Don’t leave me, oroma Baby let me take you to Ibiza Let me put a ring around your finger If you let the memory to linger I will give you anything you want Gba ko je And I go gallant I no go fear You do me tungba but I don’t care I’m in my feelings And I just want make you know Tell me where you dey Lati satiday I go meet you there Cause I miss you everyday Call me anyday I’ll be on my way I’m one call away No matter the situa Girl I’m not sure If my action Done de too much I love you with passion Jessica, Jennifer, familasho Awusubilai no more fornication Duro na baby maso Girl I want some I Say na you - only you I want de sanction Ye, Omo yapa for my catalogue But na only you Weh I want for my mansion oh Official Lyric Video by Fireboy DML - "Everyday - Acoustic Live Session" © 2024 YBNL Nation / EMPIRE
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
- 1
एल्बमCutthroat Courtship
7,164 प्ले
- 2
एल्बमmYsterY
mYsterY · 7,427 प्ले
- 3
एल्बमEddie Matthews & Larry Maz
Eddie Matthews & Larry Maz · 6,603 प्ले
- 4
एल्बमAji bayu
Aji bayu · 349 प्ले
- 5
एल्बमD.T.M MacDuce
D.T.M MacDuce · 349 प्ले
- 6
एल्बमRoc Rich
Roc Rich · 7,394 प्ले
- 7
एल्बमDouglas Gennaro Walsh
Douglas Gennaro Walsh · 7,714 प्ले
- 8
एल्बम丁书熠Okay
丁书熠Okay · 5,640 प्ले
- 9
एल्बमTo Be A Man
Nurby · 2,632 प्ले
- 10
एल्बमFeel My Words
YoHoeLoveRiiko · 4,012 प्ले
- 11
एल्बमMonigots Podcast
Palmar Films | Cosas No Tan Serias... · 8,319 प्ले
- 12
एल्बमThe Twilight Radio
Film School · 3,361 प्ले