![Rema x Rvssian - Beamer (Bad Boys) [Official Audio]](https://pbcdn.aoneroom.com/image/2026/09/27/ba4e55bf580090735788ba5be42937bb.jpg)
Description
Rema - Beamer (Bad Boys) [Official Audio] Stream Beamer from your favorite platform: https://rema.lnk.to/BeamerSo **** Beamer Lyrics ***** Another banger! African girly come and hop in my beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money pass Shina Peter For my area they dey call me godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure say you beat am If another nigga wan carry my seniorita I go chop am like say na semovita o Bad boys like you I like bad boys like you Ou yah boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching and the loving that she needing yah Biggie baka wey dey make a bad man shout Oroma! Filomena do the dirty wine for dah conga No fit to leave you for any reason… Hmmm I want to invest in your body o I want to invest with my money o You know say na you I go marry o How many pikin we go born o This our love no go funny huh Me I no go dey play with my shawty huh Anytime I look at your body huh Girl you dey make me dey horny huh Hmm hmm Hmmm Shawty o your body make me go down low Wetting I go do without your love ooo African girly come and hop in my beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money pass Shina Peter For my area they dey call me godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure say you beat am If another nigga wan carry my seniorita I go chop am like say na semovita o Bad boys like you I like bad boys like you Ou yah boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching and the loving that she needing yah Biggie baka wey dey make a bad man shout Oroma! Filomena do the dirty wine for dah conga No fit to leave you for any reason… (Girl I go dey for you) Girl I go dey for you baby o (Dey for you) Girl I go craze for you baby o (Vex for you) Why I go vex for you baby o (Fool for you) I too mumu for you baby o Sister bumbela your baka make me miss my fasting and prayer! Omotena o Ama young fella But me
Vous aimerez aussi
- 1
Albumbeardy
beardy · 5 301 écoutes
- 2
AlbumHadassah:
Hadassah: · 8 637 écoutes
- 3
AlbumThe MAGA Turds
The MAGA Turds · 7 118 écoutes
- 4
AlbumNeutronica
Donovan · 5 862 écoutes
- 5
AlbumYeti!
Yeti! · 8 257 écoutes
- 6
AlbumPartisan at Sacrament
Jürgen Freud · 6 592 écoutes
- 7
AlbumHaze
Ron S. · 5 794 écoutes
- 8
AlbumMonkey Doctor
Monkey Doctor · 8 877 écoutes
- 9
AlbumThree3
Three3 · 6 624 écoutes
- 10
AlbumOnly One
Li Rhudy · 2 280 écoutes
- 11
AlbumDaytime
Binaural · 3 623 écoutes
- 12
AlbumWAIVI.YANG虎
WAIVI.YANG虎 · 7 683 écoutes