
Description
O Wa is Falz's first official single for 2023. ►Stream BAHD album - https://orcd.co/bahd_falz ►Subscribe to the channel: https://www.youtube.com/channel/UCRySqRCtgB9iKFK4lSQRXBw ►Instagram - https://instagram.com/falzthebahdguy ►Twitter - https://twitter.com/falzthebahdguy ►Facebook: https://www.facebook.com/falzthebahdguy1 ►SnapChat: falzthebahdguy ►Video Director: OYETWOPOINTO x FALZ ►Music Producer: Chillz ►Executive Producers: Folarinde Falana, Femisoro Ajayi & Sidney Sule ►Bookings: bahdguys@gmail.com LYRICS: Na so dem dey do Pack everybody like sardine We dey gallivant up and down Forget say body no be machine (Body no be machine) All the tax wey we generate Why the cash no dey circulate And when we start to calculate Everybody come dey agitate Ojota, O wa Owa o Owa Agege, O wa Owa o Owa Ojota, O wa Owa o Owa Agege, O wa Owa o Owa Give me mineral Pass me the Gala Hustle critical we no fit retire O jo cinema E don turn wahala Many animal dey put on Agbada I get medicine wey dey cure anything E dey cure poverty Bring prosperity Many things Many things Everyday, we dey see many things Because It’s a critical reaction My country no get formation Oloun For your information Population dey for prostitution I say dem mama dem papa Dem dey cry Dem no know how pikin dey kpai Money no dey he dey drink kai-kai Kai, haba baba na Ojota, O wa Owa o Owa Agege, O wa Owa o Owa Ojota, O wa Owa o Owa Agege, O wa Owa o Owa Give me mineral Pass me the Gala See I know Sikira She don hustle tire The way she dey work, suppose wear designer But she no be baller she no know Dybala I talk my own I don dey go Conductor own He Stop for road o You get money You chop alone E run belle You purge alone o Why you no give me change I para Dem dey do us ojoro o I curse the driver I tell conductor say waka Dem dey do us ojoro o Stop the motor I need to come down I tire Dem dey do us ojoro o Patapata everything scatter We dey face wahala Dem dey do us ojoro o Ojota, O wa Owa o Owa Agege, O wa Owa o Owa #Falz #Tekno
Vous aimerez aussi
- 1
AlbumIce Cream Moments: A Journey of Family
12 208 écoutes
- 2
AlbumPapi Hans
Papi Hans · 6 255 écoutes
- 3
AlbumMighty Thor
Mighty Thor · 7 779 écoutes
- 4
AlbumLUCKY LUCIANO Radio
10 689 écoutes
- 5
AlbumThe Culture of Resistance
GLASS · 5 776 écoutes
- 6
AlbumOne Click Straight Radio
PlaySett · 5 510 écoutes
- 7
Albumdefrost
wvc · 5 101 écoutes
- 8
Album柒件事
黄旭 · 5 071 écoutes
- 9
AlbumKärlekens ljus
Mia Marianne & Per Filip · 4 824 écoutes
- 10
AlbumTyler Faraday
Tyler Faraday · 5 494 écoutes
- 11
AlbumSurvivor
Survivor · 5 041 écoutes
- 12
AlbumMeridian Radio
Meridian · 523 écoutes