
Description
Davido - 10 Kilo (Official Video) Listen to the new album ‘5IVE’ Here : https://Davido.lnk.to/5iveAY ——— Follow Davido: Instagram: https://www.instagram.com/davido/?hl=en TikTok: https://www.tiktok.com/@davido?lang=en Twitter: https://x.com/davido? Facebook: https://www.facebook.com/davidoofficial2/?locale=en_GB ——— Lyrics: Ye!!!, Orobo Ten Kilo (Say this your body make me wan go...) Baddest!!! Ye, girl i'll be here till the sun down, Swear you dey make my mind no touch ground I no say different songs don come out, but my girl if i no sing about you wetin sing o baby. You dey make my body ayaya, Anytime i dey see you i dey shamanya If you leave me i fit run go mad, Why i no fit leave(e)my orobo ten kilo Say this your body make me wan go gyrate, no fit concentrate (eyaa) Orobo ten kilo Dey chop my money and everything i get, me i no go fit forget you baby no lie Drama, leave drama for who get(e)power, Person wey get plans for you no go stammer, I know you no go para if i bless your aza, Good times anytime ejanla Land, I don craze o for your matter, anytime i see you body no fit calm down If na ment o it is allowed, Our loving dey too important I don craze o for your matter, anytime i see you, body no fit calm down If na ment o it is allowed, Why i no fit leave(e)my Orobo Ten Kilo Say this your body make me wan go gyrate, no fit concentrate (eyaa) Orobo ten kilo Dey chop my money and everything i get, me i no go fit forget you baby no lie (X2). ——— #Davido #10Kilo #OfficialVideo
Vous aimerez aussi
- 1
AlbumGene Simmons
Gene Simmons · 9 205 écoutes
- 2
AlbumBlack 7 Radio
7 063 écoutes
- 3
AlbumRudosa Radio
6 894 écoutes
- 4
AlbumMaintenance Phase
6 828 écoutes
- 5
AlbumImpress
Impress · 5 596 écoutes
- 6
AlbumRicanrich
Ricanrich · 5 366 écoutes
- 7
AlbumAll in the Name of Folk
The Clan · 9 229 écoutes
- 8
AlbumBlack Steps
Manderin980 · 6 127 écoutes
- 9
Albumdisconnect
4 934 écoutes
- 10
AlbumBenny Berry Radio
7 584 écoutes
- 11
AlbumTunsichino
Tunsichino · 6 266 écoutes
- 12
AlbumSteely Dan Radio
Peter Frampton · 9 278 écoutes