
الوصف
Listen to the single “Phenomena". Out Now! Stream: https://music.empi.re/phenomena #Bnxn #Phenomena #EMPIRE Hmm , mhmm tell me wetin Dey sup kin to so pe mo n Bo anytime we dey ball we dey order oscroh Do you got this on lock? Mo ma so pe on God let em know that we outside everyday is on lock Shina Ferefe Shina bin ti o n ko kenkele with your bikini please remember me please remember me just do that for me baby if I no drop shingbain , e ma fo I'm fine you should know shey bi Emi sh' omo ologo Evian e go flow The Phenomena sef she no know but na so e dey go , sho mo owo ti mon kpa for one show? mm you no go fit know if I no drop shingbain , e ma fo I'm fine you should know shey bi Emi sh' omo ologo Evian e go flow Phenomena sef she no know but na so e dey go , sho mo owo ti mon kpa for one show? mm you no go fit know This is the best moment of my life o if the government e come like o make dem legalize loud for this side oo imagination go wound me o fa mi re do so mi re do ileke gan like e trumpet o baby if we come date e perfect o imagination go wound me o (Ah) Shina Ferefe Shina bin ti o n ko kenkele Official Video by Bnxn - "Phenomena" © 2024 T.Y.E. / EMPIRE
قد يعجبك أيضاً
- 1
ألبومThe Broski Report
BroskiReport · ٣٬٤٥٩ استماع
- 2
ألبومJayvon
Jayvon · ٦٬٤٧٤ استماع
- 3
ألبومMonad V
Perc · ٨٬٣١٤ استماع
- 4
ألبومWill They Stand: Parenting Kids to Face the Giants
٣٬١٦٢ استماع
- 5
ألبومLocked On Fantasy Basketball – Daily NBA Fantasy Basketball Podcast
Josh Lloyd, Locked On Podcast Network... · ٥٬٢٠٩ استماع
- 6
ألبومveil of reality
r4vn · ٧٬٢١٤ استماع
- 7
ألبومYoko Kon
Yoko Kon · ٣٬٠٢٠ استماع
- 8
ألبومSamuel's Revenge
Samuel's Revenge · ٨٬٦٧٥ استماع
- 9
ألبومThe Sleepy Bookshelf
Slumber Studios... · ٥٬٣٦٤ استماع
- 10
ألبومThe Ultimate Guide to Self-Sufficient Water Supply: How to Harvest, Filter, and Store Water for Your Home
٧٬٠١٤ استماع
- 11
ألبومEn Escena
Los Cinco Latinos · ٤٬٣١٠ استماع
- 12
ألبومGood Guys Wear Wolf
Good Guys Wear Wolf · ١٧٤ استماع